Muyeez – Hero Lyrics

Muyeez – Hero Lyrics

MuyeezMuyeez

183 plays

Muyeez – All Hail Muyeez Album
Muyeez – All Hail Muyeez Album

Hero Lyrics by Muyeez

Intro

You know I’m a getto hero
Yeah, yeah, yeah

Verse 1
You know I’m a getto hero
Anytime I getti euro
Anytime I needi pounds sterling
I fit holla bureau the change

Pre-Chorus
Emi lọmọ de Jalingo
This kind girl dey make me loco
Sexy ladies jo my disco
Sexy ladies come my party
This my aura wọn ti rogo
This my aura wọn ti rogo
Charisma mi gbe wọn debẹ
Dripping efizy mi pọ

Chorus
Go champion
One gboza for the champion
Two gboza for the champion
Gba, gba, gba for the champion
World Cup for me, champion
Active born a champion

Verse 2
You know mo le play Konami
Vise City, Roblox, FIFA
XBoX, my SEGA
Muyeez baby protector
One day say e go better ah
Goyard designer
Designer, designer ah
Find money go Australia
Mo le gbabẹ wọ Thailand

Pre-Chorus
Emi lọmọ de Jalingo
This kind girl dey make me loco
Sexy ladies jo my disco
Sexy ladies come my party
This my aura wọn ti rogo
This my aura wọn ti rogo
Charisma mi gbe wọn debẹ
Dripping efizy mi pọ

Chorus

Go champion
One gboza for the champion
Two gboza for the champion
Gba, gba, gba for the champion
World Cup for me, champion
Active born a champion

Outro
Champion, champion, champion
Champion, champion, champion
Active born a champion

Muyeez MuyeezMuyeez (Moshood Abdulmuiz) is a young Nigerian Afropop and R&B singer signed to Seyi Vibez's label Vibez Inc.…

Add a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

More from Muyeez