This is the visualizer for “Bounce” by Falz, out since November 7, 2025.
“Bounce” is on TopCityTune: play the song and find it on YouTube and Deezer.
The visualizer runs 2 minutes 6 seconds. It had 478,909 views on YouTube when TopCityTune added it on November 27, 2026.
A lolox a de kiss each other
Wake up in the morning, I dress up
Step out in my get up I dey demand attention
Oya what are we here for?
How much be the faaji wey we no go fit chest jor
Dem go dey denge denge dem go dey pose
Let me see you wiggle your body and make it roll
How we be flipping the sound, they wanna know
Pull out your seats we ‘bouta put on a show
Hmn you say na what? Ah wonder
Na thunder, wey go fire you for nyash




















