Seyi Vibez – MELANIN Lyrics

September 18, 2026 · Wale Wrightz · 42 views
Seyi Vibez - SWAGUU Album
Seyi Vibez – SWAGUU Album

MELANIN Lyrics by Seyi Vibez

Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh 

Darker the berry, mm
I dey glow like dia’ (Glow like dia’)
O gbe mi sori, mm
I dey give am steady (Give am steady)
I need your body, mm
Body on hot tea (Tea)
Could be a mad ting (Ting)
Dem girls dey copy, mm mm

Bad gyal need you soso
Let’s go hop in the auto
We no worry tomorrow
Live today that’s the motto
Big time energy
No time for enemy, oh oh
Pass that remedy
Girl, you workin with that

Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh

That booty got power
Anywhere wey you dey lemi ma wa
Outside ita la wa o
Melanin o, we’ll be fine
As e dey go Ṣeyi ja wa o
Pe ibo mo ti rowo mo fi n dara o
Use their matter smoke cana, ṣo ye
Go down for big dollar

Bad gyal need you soso
Let’s go hop in the auto
We no worry tomorrow
Live today that’s the motto
Big time energy
No time for enemy, oh oh
Pass that remedy
Girl, you workin with that

Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh
Melanin o
Melanin o, oh


Discover more from Topcitytune Media

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply